album cover
Ego
album cover
Ego was released on July 24, 2022 by Tra3Hillz Entertainment as a part of the album Call Me - EP
July 24, 2022
LabelTra3Hillz Entertainment
LanguageEnglish
BPM186
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Obodo ekwelugo
(Ayaya)
Ndi igbo ekwelugo
Iyeah iyeah yeah
Them say dey no too like money
Say na igbos love money oh
Baba give us this money oh
Ego ooh!
Them say dey no too love money
Say na igbos love money oh
Papa give us this money oh
Ego ooh
Tell me who no love money oh
Better soup ooh oh Na money make am
Iyeah yeah
Mummy cool it down for me
I go soon make this money, me and you go dey jolly ooh oh
Obodo ekwelugo
Ndi ihe mu na echu ula etetago
Ndi igbo ekwelugo
N'uzo mechiri emechi emepego oh
Our hustle go pay ooh
We go work, we go play ooh
As i kneel down dey pray
Papa please open my way eh eeh
Them say dey no too like money
Say na igbos love money oh
Baba give us this money oh
Ego ooh!
Them say dey no too love money
Say na igbos love money oh
Papa give us this money oh
Ego ooh
Papa give us more money ooh
Ego ooh we need more money ooh
Ego ooh
Oluwa give us this money oh ooh
Ego ooh we need more money ooh
Ego ooh
Can you show me person wey no like money oh
When men dey ball, Dull guy no fit shake body oh
Owuite ayuo gi anya
As you dey hope on God
I dey hustle and pray to God
Whether you like am or not
I am better than no be my fault
If you make money celebrate
Celebrate
Call your family jubilate
Jubilate
Make the money seculate
Na pounds and dollars we dey calculate
This year
Our hustle go pay ooh
We go work, we go play ooh
As i kneel down dey pray
Papa please open my way eh eeh
Them say dey no too like money
Say na igbos love money oh
Baba give us this money oh
Ego ooh
Them say dey no too love money
Say na igbos love money oh
Papa give us this money oh
Ego ooh
Papa give us more money ooh
Ego ooh we need more money ooh
Ego ooh
Oluwa give us this money oh ooh
Ego ooh we need more money ooh
Ego ooh
Written by: Okonkwo Nkemdilem Aloysuis, Onyi Chijioke Michael

Loading...