Lyrics

I swear e don tey wey dem tell us say Dem go work our roads E no be today wey dem don tell us say Light go dey I swear e don tey wey dem don dey tell us say Dem go build our schools Oya make we change that story Because all na lie Omo dem no even try Dem kill plenty youths And dem go come still deny All na lie Omo dem no even try Make we come together To change the story for Naija Abi suffer no dey tire you Abi hunger no dey wire you So make we vote for the man wey go make Naija a better place Make you use your sense and vote Peter Obi Peter Obi Vote Peter Obi Peter Obi o Vote Peter Obi Vote Peter Obi Vote for Peter Obi ooo Peter Obi o Eeee e Abi suffer no dey tire you Hunger no dey wire you The former ones na so so story We no go let dem make dem kill us finish Abi suffer no dey tire you Abi hunger no dey wire you The former ones na so so story We no go let dem make dem kill us finish Peter Obi o Vote Peter obi Peter Obi Vote Peter Obi Oya vote Peter Obi Vote Peter Obi Suffer no dey tire you Abi hunger no dey wire you
Writer(s): Uzoma Alaneme Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out