album cover
Dangerous
13
Afro-Pop
Dangerous was released on August 20, 2022 by Independent as a part of the album Dangerous - Single
album cover
Release DateAugust 20, 2022
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Amadin Guobadia
Amadin Guobadia
Songwriter

Lyrics

Oh na na ahh ahhh, ehhh ahhhh
Body bad, badda than
See the way she dey whine
Jane mena
What's my name?
Dibiju
See this girl she dey want alomo
For my yard
Yakata
Shayo plenty is you want some more
Oh my God give me joy
Emi baddest baller in the town
Bad girl you are dangerous
Bad man sitting at the corner
Omo girl you are dangerous
Na the thing wey you dey do man
Wey dey make man serious
Bad girl mi, i no go leave you
Cause you are dangerous
Oh girl you are dangerous
You are dangerous
Oshe Killer bad man
Oshe
Anything them try, i swear we go pass am
Oshe
Girl your Body bad, i go need stabilizer
Oshe
And all the man dem, dem go die for your matter
Oshe
Girl your body Badda
Oshe eh eh eh
Kilofe, sekosi
See d way you dey move your body
Nah Back to back we dey killing the show
Form for me Omo girl you sabi
Buga go down, i can not lie
Melody wey you give me dey high
My head dey swell and my heart dey beat oshe
you no go chop breakfast oh
Bad girl you are dangerous
Bad man sitting at the corner
Omo girl you are dangerous
Na the thing wey you dey do man
Wey dey make man serious
Bad girl mi, i no go leave you
Cause you are dangerous
Oh girl you are dangerous
You are dangerous
Oshe Killer bad man
Oshe
Anything them try, i swear we go pass am
Oshe
Girl your Body bad, i go need stabilizer
Oshe
And all the man dem, dem go die for your matter
Oshe
Girl your body Badda
Oshe eh eh eh
Written by: Amadin Guobadia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...