album cover
Ozugo
153
Afro-Beat
Ozugo was released on July 15, 2022 by The Plug Entertainment as a part of the album Ozugo - Single
album cover
Release DateJuly 15, 2022
LabelThe Plug Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Uto Rosman
Uto Rosman
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uto Rosman
Uto Rosman
Composer
THENOIZZMAKERS
THENOIZZMAKERS
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
THENOIZZMAKERS
THENOIZZMAKERS
Producer

Lyrics

This is not the first time
Coming with your lies
I don realize longtime
First of all you act nice
Cooler than an ice
Then you con Dey role me like a dice
You played Me like a fool
Made me Fall for you
But when I show my love
You go say e don do
You Put me on a cruise
The Things that I could do
Na now you need my love
But me sef I don move
Now your calling me
Now your wanting me
Now he’s calling me
No Dey bother me
Why are you calling me
No Dey gum body
Don’t you call me
What you want from me
Say na now wey I don commot
You Dey call my number
After all of the things you did
Make you Go find another
Heeeeeey yeeeeeeeeh
Make you no near me
Saying you Dey ready
Cause I was ready but you been dey play me
I’d you test me
You go see craze o
No come my side
No Dey show your face
Boy I know you want me
But you not getting me
So don’t call on me baby
Cause you are not my man
I do not understand
Why you’re calling me baby
I do not have your time
I do not understand
Say make I hear you
Say you Dey ready
You no Dey hear oo
Written by: THENOIZZMAKERS, Uto Rosman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...