Lyrics

(Cool Dj Jimmy Jatt) Girl dem are run and chase Anytime they see my face Sometimes me sef I gatz cooperate (waddup waddup) Omo I no complain (boy) They must know something about my face (eh) Or something about my ways (ow) Wey dey make all the girl dem craze (eh) When girlie ma move like that (iyoo) Dem make me fill my glass (iyoo) It's so spectacular iyoo And when you waka pass (iyoo) And if you are too far (iyoo) I carry binoculars (iyoo) I gatz to see daddy (iyoo) I must to see daddy (iyoo) She say make I no worry (iyoo) Say she go tell her daddy o (iyoo) Say she go add spice and curry o (iyoo) Mhhmm haaha (iyoo) Wetin happen Wetin happen wetin happen Notin happen Notin happen notin happen Girl dem are run and chase (chase) Anytime they see my face (face) Sometimes me sef I gatz cooperate (cooperate) Omo I no complain (complain) They must know something about my face (face) Or something about my ways (ways eee o) Wey dey make all the girl dem craze (craze) Omo I no complain (eh) So fun gbogbo won pe je kan wole (wole) Different different girls wey dey come my way (way) Mathematics teacher dem dey (dem dey) Nurse and doctors sef dey (sef dey) Omo governor dey (dey) Omo ambassador dey Won ki gbe hippopuray ee E gba mi o gbami o (oh) Won wa mi o e gba mi o (oh) Jimmy Jatt o (eh) E gba mi o Bazu (oh) Won ko mi je bi garri o Bazu gbami o Gba mi o gbami o Ta loun wa mi o ehhyy Gba mi o Jimmy Jatt o gba mi o gbami o Gba mi o Gbami o Girl I say me moving very proper So dem spin like helicopter treat dem very proper So me treat dem like every doctor I am no imposter so my time will cost them Girl ya eat me I'm like pasta Want me to be their sponsor waiting for my answer Do you believe in monsters Don't make me unleash the monsters Is cool when I unleash the dragon There's no time To no need for wagon This stuff cos you weaken your brag on Just know that anythin can happen There's glow when I know time is flashin I got the magic any time they askin Energy waggin smoke weed and ashin You say burna burn dem like acid ooh na eyea Girl dem are run and chase (chase) Anytime they see my face (face) Sometimes me sef I gatz cooperate (cooperate) Omo I no complain (complain) They must know something about my face (face) Or something about my ways (ways eee o) Wey dey make all the girl dem craze (craze) Omo I no complain (come on) So fun gbogbo won pe je kan wole (wole) Different different girls wey dey come my way (way) Mathematics teacher dem dey (dem dey) Nurse and doctors sef dey (sef dey) Omo governor dey (dey) Omo ambassador dey Won ki gbe hippopuray ee E gba mi o gbami o (oh) Won wa mi o e gba mi o (oh) Jimmy Jatt o (eh) E gba mi o Bazu (oh) Won ko mi je bi garri o Bazu gbami o Gba mi o gbami o Ta loun wa mi o ehhyy Gba mi o Jimmy Jatt o gba mi o gbami o Gba mi o Gbami o Once again bringing DJ cool DJ Jimmy Jatt Burna Boy and you know we love Danny McAuliffe
Writer(s): Benie Macaulay, Jimmy Jatt Amu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out