album cover
Higher
album cover
Higher was released on August 26, 2022 by SOUNDCODE as a part of the album Higher - Single
August 26, 2022
LabelSOUNDCODE
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh lord o
Everything wey you give me
i no pay kobo
Darling Jesus oh….
Everything wey you give me
i no pay shi shi
Some people do me shakara
Some people do me yanga
i know you know them
i know you see them
Some people do me shakara
Some people do me yanga
i know you know them
i know you see them
Mani ibunigo melu
Higher (3x)
Ibunigo melu
Higher (3x)
Amalachukwu zuru maro
Higher (3x)
Jehovah ibunigo melu
Higher (3x)
Wetin you gain
When you kill your brother for back
Come front com dey laugh o
Wetin you gain oh…..
When you do your sister bad
For her back
Some people do me shakara
Some people do me yanga
i know you know them
i know you see them
Some people do me shakara
Some people do me yanga
i know you know them
i know you see them
Mani ibunigo melu
Higher (3x) Jesus le yoyoyo
Ibunigo melu
Higher (3x) yoyoyo
Amalachukwu zuru maro
Higher (3x) only you
Jehovah ibunigo melu
Higher (3x)
Oh lord o
Everything wey you give me
i no pay kobo
Darling Jesus oh….
Everything wey you give me
i no pay shi shi
Mani ibunigo melu
Higher (3x) Jesus le yoyoyo
Ibunigo melu
Higher (3x) yoyoyo
Amalachukwu zuru maro
Higher (3x) only you
Jehovah ibunigo melu
Higher (3x)
Some people do me shakara
Some people do me yanga
i know you know them
i know you see them
Some people do me shakara
Some people do me yanga
i know you know them
i know you see them
Written by: Solomon Soltune Odiana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...