album cover
Currency
2
Afro-Beat
Currency was released on September 2, 2022 by 1ST WORLD ENTERTAINMENT as a part of the album Prodigal Son
album cover
Release DateSeptember 2, 2022
Label1ST WORLD ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
godwin Obodozie
godwin Obodozie
Songwriter

Lyrics

Wonda boi dey here so
Yea yea uo wo wo wo
Me self i want to make this money
But me no dey do anything wey cunny
I see many other guys they dey look so funny
If you no dey bring money no come for me
Only thing i see na currency currency
I dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
Only thing i see na currency ye yeee
Currently i dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
I been dey suffer i no get money na na
Now dey call me young money na na
Now you see me i dey just jolly na na
All the girls gum body na na
I been dey beg make dem cut soap for me
Na so dey gather just dey form church for me
Anything i do dey go talk top on it
Na me be the boy no dey waste time on it
No dey waste time oh
No i no dey waste time on it
Na na na
When i put it in no come no commit
Bad energy troway like vomit
If you no like me go commit
Currency currency
I dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
Open the door make i wole ni oo
Aye gon ole kpe meji
Make we dey jaiye lo say we come faji
Gurumaraji i don turn alahji
See as we dey cash out the money
Be like film trick but we balling
As you see me so say no dulling
Now all the fine girls dey be calling
Only thing i see na currency currency oh oh currency
I dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
Only thing i see na currency ye yeee
Currently i dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
Me self i want to make this money
But me no dey do anything wey cunny
I see many other guys they dey look so funny
if you no dey bring money no come for me
Only thing i see na currency currency oh oh currency
I dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
Only thing i see na currency ye yeee
Currently i dey charge i get current
And you know the vibe we dey current
Spiritual, we international
International flavor
Written by: godwin Obodozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...