Lyrics

(Ay ay Say international ay ay Say international ohhh See you gats to know the outsider You gats to know ohhhh) See let me spit my truth out Let me tell y'all how it's gonna go down I know say dem Dey wait make I fall down I know say dem Dey wait make I fall out Oh no no See me I don Dey fall now See I've been pushed to the limit to the corner oh Now dem Dey feel like the winners dem Dey wild out Dem come Dey feel like mike Tyson with the knockout Oh no no See dem be telling me MORDI How you wan run am when you get nothing The place you Dey look you no fit reach Dem don Dey tell me but I no fit gree no no I got the weight of the world on my shoulders The whole weight of the world in my shoulders E heavy but e no fit stain my collar My neck strong Ajebota no no no no no I no fit reason reason enough Never too busy to reason enough I don Dey reason but it's not enough You gats to see oh aiiii When you look into my eyes All that you will see is desire To be number one and marinate no one See them just Dey call me call me call me call me say Make I drop the nothing wey I Dey put my focus in But I'm punishing punishing punishing all of me haters I'm doing my thing no no I give them no attention With everything I'm using my disgression I follow my heart with intent and I close my ears to the ones telling lies No no no no ohh I want make you look outside And see I've been number one by far With originality wey Dey make the boy softer now I wanna be number one by far A MORDI hotter than the sun You know say I know
Writer(s): Obiagwu Michael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out