album cover
Odeshi
4,264
Worldwide
Odeshi was released on September 16, 2022 by Grafton Entertainment as a part of the album Truth, Love & Confessions (Tlc)
album cover
Release DateSeptember 16, 2022
LabelGrafton Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Idahams
Idahams
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idahams
Idahams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yusuf Shadrack Jarah t/as Yussy Beats
Yusuf Shadrack Jarah t/as Yussy Beats
Producer
Vtek
Vtek
Mixing Engineer

Lyrics

Idahams, odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Idahams, odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Dem go dey act say dem blind, like dem no dey see
I dey give them the medicine
They feeling my energy
While I'm sipping my Hennessy
All the things wey dem yarn, all na fallacy
Is it envy or jealousy?
Be looking for enemies
While I’m building a legacy
But, they just can’t stop the conversation
Dem dey everywhere, like prostitution
Try me again, abomination
I dey for my lane, no competition
Do anything, na dem be hating
Slow and steady, now, them be racing
Counting my dough, dem calculating
Dem no be billboard, but, dem be rating
Me I dey give them, give them, give them
Wa wa, wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Anytime, I dey give them, give them, give them
Wa wa, wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Uh, wey
Idahams, odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Idahams, odeshi
Nothing wey fit enter
Anywhere dem gather o
They must surely scatter
Uh, wey eh, eh
I know you’re high, but, I am higher
Can you touch the sky?
Don’t play with Fire
No be only me dey waka
I be open book, many chapter
You can never quench my fire
Bad man no sleep, no slumber
Me I dey give them, give them, give them
Wa wa, wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Anytime, I dey give them, give them, give them
Wa wa, wa wa
Their mama know o
Their papa know o
Idahams, odeshi
The Lord bless you and keep you (Nothing way fit enter)
The Lord make His face shine upon you (Anywhere dem gather o, they must surely scatter)
And be gracious to you (Idahams, odeshi)
The Lord lift up His countenance upon you (Nothing why fit enter, anywhere dem gather o)
And give you peace (They must surely scatter)
The Lord shall preserve your going out and your coming in
From this time forth, and even forevermore
Written by: Hart Idawarifagha Ishmael t/as Idahams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...