Music Video

Raebel - Miniskirt (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Raebel
Raebel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Christiana Oluwatobi Ademuyiwa
Christiana Oluwatobi Ademuyiwa
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Akinola Michael oluwasegun
Akinola Michael oluwasegun
Producer
Oluyole-Balogun Oluwabunmi
Oluyole-Balogun Oluwabunmi
Producer

Lyrics

(Timbun, with the Melody) Oh na na-na-na, na, yea'-yeah Raebel, Raebel (Raebel, Raebel) You tell me say "me not the type of girl wey you really want And yet me tryna be like other girls for here but me still different from others here Why you try to compare me with all of dem all the girls? Say me no fit wear miniskirt for you Me no fit be like others for you-'ou Say me know say me special Me I different from others queens wey you been with, yeah Say my type really rare And you know it say you're really gonna go for species like me, yeah Gave you everythin' wey me got but still na dey enough for you (gave you everythin') Boy, I always love you so oh-oh-oh What you tryna do? (baby) I'm not like other girls to you You say mi no fit be like other girls (fit be like other girls) Me ah a rebel and you know so (me ah a rebel and you know so, uh-uh) Give me just a little bit of your love Me not askin' for much, me no fit die for you Boy, If you give me your love me say "me go dey down by you-'ou-'ou" Say me fit stick by you (say me fit stick by you) Do anythin' for you (do anythin' for you) Got a tattoo of your face on mi chest And me no care what mi mama gonna say about it, yeah No miniskirt for you No mini, no miniskirt for you, yeah Tell me how you like it How you like it, yeah No miniskirt for you No mini, no miniskirt for you, yeah Tell me how you like it I just wanna be with you Travel go Germany inside your club Can't we just fall in love? Not our fight, these ain't our, our I'm here for you If you'll need me, I'm here for you (If you'll need me, I'm here for you) And no one fit to do me like you do-o-o-o, yeah No miniskirt for you No mini, no miniskirt for you, yeah (no mini, no miniskirt for you) Tell me how you like it How you like it, yeah No miniskirt for you No mini, no miniskirt for you, yeah (no mini, no miniskirt for you) Tell me how you like it, my baby No miniskirt for you, yea'-yeah No miniskirt, no miniskirt Yeah-yeah, yeah-yeah, for you (Timbun, with the Melody)
Writer(s): Oluyole-balogun Oluwabunmi, Christiana Ademuyiwa, Michael Akinola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out