Lyrics

Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person oh oh oh Dey reason person Them go call you their gee but for your back dem Dey stab you Hail you for front but for your back dem Dey yab you Trust no motherfucker anybody can loose guard you If you depend on people no cap life go hard you Poverty die shey na mouth you wan take kill am My blood my day one shey he go chest if you bill am You never tire to Dey call your mate chairman Life's all about risks so you no gat Dey fear man Everyday na you Dey post Benz but you no Dey grind Steady sleep no fit give you that money wey you Dey find You Dey aim success na hustle na be the gun You like flex you no wan grind oh nigga be warned Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person oh oh oh Dey reason person If life never teach you lesson nigga teach yourself Stay woke Nobody love you reach yourself Boys Dey ball with your net worth oboy you still Dey sleep You never tire to Dey trekk you no wan pull in a whip Love no Dey the street everybody wan be boss Hunger dey let you know say you gat get money na must You gat focus on the grind cos nobody really cares Go and make money guy no Dey think of all these girls Go broke nobody go reason you You no get money you Dey talk nobody go listen you The hustle no Dey loss steady believe he go pay As you Dey work pray too cos oluwa Na the way Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person Ah Yeh ah Yeh Them no Dey reason person oh oh oh Dey reason person
Writer(s): Kida Wonder Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out