Lyrics

E come be like say I no dey hustle E come be like say I no dey grind Wetin them dey do I dey do am double Why e be say na me come dey behind Come be like say I no get grace The more I dey think am I fit just craze Abi there comot my grace Abi there remove am We suppose ball like migos And Life suppose sweet pass mikos Accounts no suppose be zero And boy suppose soft like pilo Mumsi call I no fit chest bill Emotionally I'm stressing Body no gree raise up for s*xing Monalisa dey bed room she's vexing Yeee But me I'm grinding (Erekeke) My mind on the money (Erekeke) Gat to get this for mummy (Erekeke) Gat to get this for Daddy (Erekeke) Ye Me I'm grinding (Erekeke) My mind on the money (Erekeke) Gat to get this for mummy (Erekeke) Gat to get this for daddy (Erekeke) Yeee Everybody wants to smile Nobody really likes to frown And every mother wants to go out there And say that boy is mine H a p p y Gege Me I just wanna be happy (Happy) Leave life with no stressing (Stressing) And me I just want more blessing (Blessing) Me I wan pull up in a Porsche I wan chop life And I no wan get boss I wan bless popsi Take care of momsi Brothers and sisters dey send dem something Ye Me and baby we steady be balling Chee And on this success story we never returning That's why I'm grinding (Erekeke) My mind on the money (Erekeke) Gat to get this for mummy (Erekeke) Gat to get this for daddy (Erekeke) Ye Me I'm grinding (Erekeke) My mind on the money (Erekeke) Gat to get this for mummy (Erekeke) Gat to get this for daddy (Erekeke) Yeee Go mummy Go daddy Go mummy Go daddy Go mummy Go daddy Go mummy Ye Oya mummy give them mummy give them Daddy give them daddy give them Mummy give them mummy give them Daddy give them daddy give them Chee It's ur boy Kaptain You understand naaa
Writer(s): Gabriel Adebayo, Favour Etuk Monday Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out