album cover
Faya
142
World
Faya was released on July 29, 2022 by Afrobeats Distro as a part of the album Faya - Single
album cover
Release DateJuly 29, 2022
LabelAfrobeats Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
St Jsn
St Jsn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Saint Jason
Saint Jason
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Saint Jason
Saint Jason
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

(Jsn, take it easy)
Sometimes it be hot, it be cold
I fully realize I'm gone
But if you need some more, let me know
She's looking really innocent, I know
But she dey mix the shayo with coke
I'm feeling really wonderful all night
And the way you shiver when I hold you
I swear you really ridicule my mind
Wetin I don carry
Faya, we faya this mali, oh
Wetin concern me?
Shey na Peru or woni won wa mi? Oh
She say she don't like me
So I faya and faya this mali, oh
Wetin concern me?
I no know wetin my body don carry, oh no
Totori tototo
Your body don dey follow me, fo', fo' fo'
Your body don dey roll on me, oh no, no
I dey feel you, kolobi, no, no, no
Kolobi your bobo
Make you make them your bobo
You wey I kolobi omo, omo
Man, nobody gotta kolobi your tortor
Wetin I don carry
Faya, we faya this mali, oh
Wetin concern me?
Shey na Peru or woni won wa mi? Oh
She say she don't like me
So I faya and faya this mali, oh
Wetin concern me?
I no know wetin my body don carry, oh no
Sometimes it be hot, it be cold
I fully realize I'm gone
But if you need some more, let me know
She's looking really innocent, I know
But she dey mix the shayo with coke
I'm feeling really wonderful all night
And the way you shiver when I hold you
I swear you really ridicule my mind
Totori tototo
Your body don dey follow me, fo', fo' fo'
Your body don dey roll on me, oh no, no
I dey feel you, kolobi, no, no, no
Kolobi your bobo
Make you make them your bobo
You wey I kolobi omo, omo
Man, nobody gotta kolobi your tortor, ooh whoa
Written by: Saint Jason
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...