album cover
Ileke
8
Afro-Beat
Ileke was released on August 19, 2022 by J1 Creations as a part of the album Ileke - Single
album cover
Release DateAugust 19, 2022
LabelJ1 Creations
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Juvvon
Juvvon
Performer
Imani Fari
Imani Fari
Background Vocals
Saintiman
Saintiman
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adedamola Oluwajuwon Bello
Adedamola Oluwajuwon Bello
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Juvvon
Juvvon
Producer
Soundman Silver
Soundman Silver
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Reminda Beats
Reminda Beats
Producer

Lyrics

Ileke Ileke
Ileke ehh Ileke
Ooh Ileke ooh Ileke
Ileke Ileke idi eh
Mi want a vibe similar
Like you girl in particular
Want your waist in particular
Done feeling like I'm singular
Girl whine and dine pon me
Na your body dey totori
It's dem thighs for me
You fit carry me go where I no sabi
Baby come closer
Enter my domain
I cannot explain, you bursting my brain
Ooh yeah
Waist chain make man go insane
Grab pon your waist, Ileke
Butterflies pon your waist, Ileke
Whine to the bass, Ileke
Pretty body and face, Ileke
Your Jigida, Ileke
Show you to mi Jigirija, Ileke
Lagidigba, Ileke
Make we chill in Las Gidi ba
Ooh your Jigida, Ileke
Show you to mi Jigirija
Lagidigba, move slick like ninja
Make we chill in Las Gidi ba
Nuh care for words just actions
Me just wan hold you close with traction
Friction, whine pon mi body no fiction
I'm a man on a mission
Lagidigba
Come to mi yard in Las Gidi, your majesty
I will deliver
Jeka lo si Santorini, Habibti
She nuh believe me
Bust her waist down when she see me
More time she move bad like she Riri
Might haffi give her salary fi the joy that she give me
Me nuh wan play no games
If she go let me, I fit make her my main
She tek way mi pain, then drive me insane
Her next chain haffi carry my name
Baby come closer
Enter my domain
I cannot explain, you bursting my brain
Ooh yeah
Waist chain make man go insane
Grab pon your waist, Ileke
Butterflies pon your waist, Ileke
Whine to the bass, Ileke
Pretty body and face, Ileke
Your Jigida, Ileke
Show you to mi Jigirija, Ileke
Lagidigba, Ileke
Make we chill in Las Gidi ba
Ooh your Jigida, Ileke
Show you to mi Jigirija
Lagidigba, move slick like ninja
Make we chill in Las Gidi ba
Grab pon your waist, Ileke
Butterflies pon your waist, Ileke
Whine to the bass, Ileke
Pretty body and face, Ileke
Grab pon your waist, Ileke
Butterflies pon your waist, Ileke
Whine to the bass, Ileke
Pretty body and face, Ileke
Baby come closer
Enter my domain
I cannot explain, you bursting my brain
Ooh yeah
Waist chain make man go insane
Ileke
Ileke
Ileke
Ileke idi eh
Written by: Adedamola Oluwajuwon Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...