album cover
Ndc Vs Npp
1,487
Hip-Hop/Rap
Ndc Vs Npp was released on August 18, 2022 by DopeNation as a part of the album Ndc Vs Npp - Single
album cover
Release DateAugust 18, 2022
LabelDopeNation
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM123

Credits

PERFORMING ARTISTS
DopeNation
DopeNation
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Michael Boafo
Michael Boafo
Songwriter
Tony Boafo
Tony Boafo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DopeNation
DopeNation
Producer

Lyrics

Guess who's back
Guess who's back with it
Two years more
Na a cancel
The dumosor cool pass that acidic
Lie wey dey bring you free dams innit(dams innit)
Of course well them be advance with it
Social Media and PR gimmicks
But what these guys really do exactly
Dey make wanna taxes rise like silly(like silly)
High schools no dey get free shit
Demma slay queens wey dey get the V6
Your mp for the suame
Water wey he swam in
Be like say **** sea sick
The youth there dem fed up
E be the plenty grammar wey swerve us
See
Next two years me den you do or die
Chale we are, we go mess up
Easy(easy)
**** pause(pause)
If the Elephant want start there
E be constant thesis
E be like say mu propaganda nu ator nsum
Dem never go fit cashout like we did
Your better infrastructure
Wey we dey restructure
To counter the Chapter you left off
Acting like they give a shit
That eagle for the umbrella
Shank put hin head top
Forget about the private Jet life be Enigye for the sky
Chale cut me slack
Make I some fly shit
E be you dey forget say you turning Ghana into Dubai
You see the Burj-khalifa move nor den you shake
For the one district one dam
E be E levy wey go solve all the round down
We dey fear delegates wey dey run town
I dey mad over this Ghana card scandal
These days 10 cedis no dey buy cho
Dollar rise wey the cedi turn psycho
We dey believe say Ghana be digitally global saana we all dey syto
Sake of you no fit reduce lorry fares
Inflate then you blame it on Ukraine
The economy dey need body works
So no Ghana president should ball in a jet plane
Pink sheet me I know you stole the pages
You bribe everybody sake of you be shameless
Your fundamentals weak
One ghana card no dey better pass a thousand interchanges
E levy fail nor IMF
See the Ghana dey come for your neck
Your mps all wey you get no correct
So your vim die chale
You are losing respect
Easy(easy)
So you their chale tell me who be the Papa nu
Hard guy hw3 me yada nu
You no go fit throw light on the matter so
Dumsor manipulation wa kata so
Mo nkofa me manifesto mbra
Make I show am economy style no be joke bruh
The economic crisis dey break we
Change your attitude make we fix Krom ha
Toll money we stop take from Cars
Be move we dey pick to just raise the bar
The National Cathedral be all praise to God
We breaking the 8th for sure hw3 we large
I've got a million words
See the boy so Platinum
IMF put me on a conference
You take your money buy akonf3m
We dey fly to burkinabe
This move I come learn(learn)
Nation
Written by: Michael Boafo, Tony Boafo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...