Lyrics
Oh ra-ra-ra-ra
Eh
Itʼs Wyzdom Noble
Unstoppable noni
I'm the unstoppable baby
Woman wey dey find pikin
No dey wear pant sleep o
Person wey dey go im house
No dey tire for road o
No pain no gain
Before you get that status treasure
Believe me, you must pass through some difficulties
Streets can be masquerade
Brother no fear dem
Believe in yourself and God you gonna achieve dem
Back in the days my maleh beg for food o
Just make im pikin chop go school o
I remember when garri be my fried rice o
But where I dey today na people prayer point o
I dey primary two, I dey cultivate for people
To see my daily bread
Everyday omo na trouble
Nothing good comes easy my brother
Believe me, hard time no dey last forever
There is time for everything for this life o
Time to hustle, time to flex, time to park well o
If you get money, help the poor ones o
Echi dị ime
My brother no one knows tomorrow
Ehen
No one knows tomorrow
Nwanne m o, no one knows tomorrow
Ị ma na ego ụwa si na Chi o
Akụnaụba si na Chi o
Akaraka si na Chukwu o
Brother believe me
Money si na Chi o
I dey work, I dey pray, Oluwa bless me o
ʼCause people wey make am no get two head o
Baba come end this misery
Make poverty turn to history
Olisa, gọzienụ mụ oo
Gọzienụ mụ oo
Gọzienụ mụ oo, chai
Baba bless me o
If I tell you brother what I have been through
If I tell you wetin I don pass through
Olisa, gọzienụ mụ oo
Baba bless me o
After secondary school
Journey of life beginning
Nobody to help me
No money for uni
Then I took the decision that I'm gonna serve oga
I left Okpoma enter Akwa Ibom o
Everyday hustle, money no be my own
Based on low low I still dey serve oga mi
After serving my oga
Oga no settle o
E push me enter street, I run go Auchi o
Still dey struggle
We borrowed wheelbarrow
Feeling guilty, rain beat me
Even sey I no pity
But as a real Igbo boy
I no give up
Every day I cry to God
Baba lift me up
Few months later my dad kpuff
After the burial bros life tough
Yam-yam
Landlord pursue for rent o
Me and my brother we dey sleep for street o
Every night cold, mosquito bite o
I dey beg Oluwa, Papa biko nye m ego
'Cause akalaka m, ego bụ mma nwoke o
I de beg oh, Oluwa ma gba gbe mi o
Ị ma na ego ụwa si na Chi o
Akụnaụba si na Chi o
Akaraka si na Chukwu o
Brother believe me money si na chi o
I dey work, I dey pray Oluwa bless me o
ʼCause people wey make am no get two heads o
Baba come end this misery
Make poverty turn to history
Olisa, gọzienụ mụ oo
Gọzienụ mụ oo
Gọzienụ mụ oo chai
Baba bless me o
If I tell you brother what I have been through
If I tell you wetin I don pass through
Olisa, gọzienụ mụ oo
Baba bless me o
Written by: Wyzdom Noble


