album cover
Oga driver (Freestyle)
1
Afro-Beat
Oga driver (Freestyle) was released on August 15, 2022 by BG Music as a part of the album Oga driver (Freestyle) - Single
album cover
Release DateAugust 15, 2022
LabelBG Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chidiebere James Orjichukwu
Chidiebere James Orjichukwu
Songwriter

Lyrics

One Sunday morning for yankee
Na so me i step out i say make i take one thing for road o
Na so this kele wan follow me go she wan follow me doro
As a sure boy me sef don know dis kin tin parol
Na so me I enter I give her back too
Nwayo Nwayo
Oga driver
Nwayo Nwayo
Oga driver
I ga egbum
Baby ehen
I ga egbum
Baby ehen
Nwayo Nwayo
Oga driver
Nwayo Nwayo
Oga driver
I ga egbum
Baby ehen
I ga egbum
Baby ehen
As I give her the hand too
Hand too
She know me bad boy I been smoking everything ina me yard too
Yard too
Oh na na na
She Dey give me mad vibes I Dey give her too
She Dey look my side I Dey look her too
Omotena don't stop I Dey feel you too
My baby don't stop I Dey feel you too
Oh na na na
She dey give me mad vibes I dey give her too
She dey look my side I dey look her too
Omotena don't stop I dey feel you too
My baby don't stop I dey feel you too
Nwayo Nwayo
Oga driver
Nwayo Nwayo
Oga driver
I ga egbum
Baby ehen
I ga egbum
Baby ehen
Written by: Chidiebere James Orjichukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...