album cover
Disaster
7
Alternative
Disaster was released on August 3, 2022 by Kishboy as a part of the album Tis the Season - EP
album cover
Release DateAugust 3, 2022
LabelKishboy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kishboy
Kishboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alexander Agomtor
Alexander Agomtor
Songwriter

Lyrics

Calling all the boys and girls to my domot
If you no Dey shake body u go comot
Now no b time to rub lip gloss
Big boys dey for side and den dey floss
As I don Dey slow she knack me contor
She no won dance she won mikirimo
So I bring am to the center give am one gbosa
She no collect money but she dey collect my number
Onome Folake Adani ngozi ebe
Ikebe ukwu na you wey Dey cause e gbege
Onome Folake adani ngozi ebe
Ikebe ukwu na you wey Dey cause gbege
Wiri wiri wo oh oh
Wiri wiri wo oh oh
Olosho don chop adashi
Wirir wiri wo oh oh
Wiri wiri wo oh oh
Nigeria don win Germany
Wirir wiri wo oh oh
Wirir wiri wo oh oh
Civilian don wear kakaki
Wirir wiri wo oh oh
Wirir wiri wo oh oh
The kine yawa casala u Dey cause
Agbada don wear your body
Ijebu don turn to Garri
Osondi don leave owendi
Agwantagwantagwantagwanta eh
Olosho don Chop adashi
Nigeria don win Germany
Civil defence don wear khakaki
The kine yawa casala u Dey cause
Onyeka Ona na
She dey call me baby I be Tata
Tsunami Tornado
U go cause disaster where u Dey go
Onyeka Ona na
She dey call me baby I be Tata
Tsunami Tornado
U go cause disaster where u Dey go
Calling all the boys and girls to my domot
If you no Dey shake body u go comot
Now no b time to rub lip gloss
Big boys dey for side and den dey floss
As I don Dey slow she knack me contor
She no won dance she won mikirimo
So I bring am to the center give am one gbosa
She no collect money but she dey collect my number
Written by: Alexander Agomtor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...