Listen to Play Time Over by Ablord

Play Time Over

Ablord

Afro-Beat

Lyrics

Am ready for the battle am on guard Dey won kill me that is sad The people wey I hold dem for my hand Now dey won kill me that is sad We do good but they want to pay as bad They want to see we falling cos they know sey we are wild We do good but they want to pay as bad They want to see we falling cos they know sey we are wild They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together Not together Not together Now play time over Play time over Haa yah Yah yah Not together Not together Now play time over Play time over Haa yah Yah yah If you want matter This thing 3ny3 kasa One man thousand for backa Check my capacity Boys are not loyal Dey go sell you for copper Fear person wey dey closer Always try say a prayer We do good but they want to pay as bad They want to see we falling cos they know sey we are wild We do good but they want to pay as bad They want to see we falling cos they know sey we are wild They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together Not together Not together Now play time over Play time over Haa yah Yah yah Not together Not together Now play time over Play time over Haa yah Yah yah We do good but they want to pay as bad They want to see we falling cos they know sey we are wild We do good but they want to pay as bad They want to see we falling cos they know sey we are wild They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together They say we dey together But dem stab me for dollar Now play time is over We no dey together
Writer(s): Yram Ablordeppey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out