album cover
Dig Hole
80
Afro-Beat
Dig Hole was released on August 17, 2022 by Shukubly Inc. as a part of the album Ashobi
album cover
AlbumAshobi
Release DateAugust 17, 2022
LabelShukubly Inc.
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM88

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Benjamin Menelik George
Benjamin Menelik George
Songwriter

Lyrics

Anything kin happen na makit
Even if na fana makit
But Somtin for go kam na yu pokit
Bifo u play soccer with bokit
Everybody do what they choose
Nobody nor tell me for do dis
Wetin matter na wetin you make
You nor make up you mind you be making excuses
Di neba i pikin don get belle
Wether e keep or not na money de kill am
I still wan for pose en de dengedeh
Man dem wey nor know natin continue for ask
Ous tem yu de rest?
Di de no de
De wet fo tumara lek tide no de
Na sot kin tan we ei pay no de
Wisf wan fo save am bot we nor de
So wi de Dig Hole dig hole Koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Dig Hole dig hole for Koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Habit over economy
Me appetite de turn on me
The atm machine kam fond of me
Di tem we me bank account de make fun of me
A si wahala de kam a shame fo ron
Noto pikin pull na doh me nem go don
Som man go de wonda luk trobul
Even he that is down de fred fodom
No sho me di we padi a no os
No sho mi di we padi a no os
We i don na fo hustle
We de dreg leke yawo klos
Ous tem yu de rest?
Di de no de
De wet fo tumara lek tide no de
Na sot kin tan we ei pay no de
Wise wan fo save am bot we nor de
So wi de Dig Hole dig hole Koba hole
Dig hole dig hole koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
If a de drift papa show me the way
Sometimes I don’t see the thin line between denial and delay
But e go make sense if a make am today
Once you getting one the other one is going away
Dig hole dig hole koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Written by: Benjamin Menelik George
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...