album cover
Pako
505
Pop
Pako was released on January 1, 2014 by Hypertek Digital as a part of the album UNSTOPPABLE
album cover
Release DateJanuary 1, 2014
LabelHypertek Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe hey-hey-hey
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
See, make way
Every parse guy
Make una arise
All dem we no arise, we go kribotomize
To be precise, we go dey markanamise
All men wey tries, you step upon me shoe size
Realize we no come to terrorise
This overnight, I just come to revolutionise
Naija music sing it man, it universalise
If you go achieve man, right in front of your eyes
When the music on, I see the light
We go leave it on till I see the sunrise
We no go compromise
So make you clear up for jaga-jaga
I say everybody scatter-scatter
If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe hey-hey-hey
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
Make I tell you about the place wey we dey come from
Person wey dey groove dey move the gum-gum
Person wey dey dull dey dance with dem bumbum
Person we dey dance don feel like e dey burn
Person wey dey peep dem always on the run
Whether you ugly or you handsome
Nobody go come dey ask you for some ransome
Even if you like you go feel like you be don
Everywhere you look, every single junction
People dey happy dem just dey function
Dem go dey holla oyi eh, to the song
Person go dey craze, until the break of dawn
Carry the craze from Naija to Jadon
Mix am together in a peaceful kingdom
United nation, don't mention
If your mouth dey smell, make you lick tomtom
If you want to chuk, make you use condom
No forget where you dey come from
Hy! See na spoil we spoil, we no dey thief
If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe hey-hey-hey
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
I smell fun in the air
Now tell me some good boy alright somewhere everywhere
I see party everywhere
That means say no be small jolly we go jolly for this year
Just close your eyes, fantasize, visualize
It feels good to be pakolise
Just close your eyes, fantasize, visualize
It feels good to be pakolise
'Cause, if you good you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good you be pako o
If you bad, you be suegbe hey-hey-hey
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
Throw your hand in the air
Have no fear
Hey
Na so, na so, na so
If you good you be pako o
Written by: Innocent Idibia, Jiggy Jegg
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...