album cover
Paper Chasing
Afro-Beat
Paper Chasing was released on August 8, 2022 by 3271241 Records DK as a part of the album Greenlight
album cover
Release DateAugust 8, 2022
Label3271241 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Henry Chike
Henry Chike
Songwriter

Lyrics

Vhee
Vhee Nwa vhitallis
DAT Igbo rapping boy
Haa a little boy with a little swag
City dolarz
mainbraign
Chorus
Every day men dey on paper chasing
Just to blow oh
We no dey joke oh
Papa biko doo doo doo
×2
1st verse(vhitallis)
Rappers don rap finish now them don dey rest
Make I rap my own may be at last I go be the best
Ayiyó kam ñá yó chúkwú all because I want to be blessed
I want to settle like a bird relaxing on the nest
MPA look into eyes afúfú ejúgóm anyá
Show me love gósím ñá íbú chí
Chí márá óbí ñwá yá
Máká ékpéré úmú bú kám dáá ka árá ñwáñyi asaba
Búñyéñ íké ká ísí búñyé chiefpriest obi cubana
Éjím úkú gá from east to north ébé ññacho the bar
Daddy méé ébéré sím ééh ásíñá mbá
Ébé óbúná m ñó ñá mbá
búñyéziem íké ñá mbá
As ódógwú ñwá áfó ádíghí éfú ñám mbá
Chorus
Every day men dey on paper chasing
Just to blow oh
We no dey joke oh
Papa biko doo doo doo
×2
2nd verse(city-dolarz)
Shey u see men dey hustle 247
To step up level
We no wan follow devil
No be say easy way no dey make I dey make I dey my lane kubo like nelson mande
For the Money we dey craze fear no face
Bad thirst that is what you get when u gaht no grace
City dolarz chasing the doe
papa dododo show me road I go follow
gimme money I go melo
Cruising on the Ross Royce no go bad
And Its written on my forehead I no go lack
Money make sense
I wanna buy Benz
Nyem 10 billi
And Make it pass tense
Money sainting
e be like incense
Money stinking
shey na money mess
Written by: Henry Chike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...