album cover
Tonight
805
Afro-Beat
Tonight was released on September 2, 2022 by FlexyJam Entertainment , Distributed by JustDistro as a part of the album Tonight - Single
album cover
Release DateSeptember 2, 2022
LabelFlexyJam Entertainment , Distributed by JustDistro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Omere Osaro Stanley
Omere Osaro Stanley
Songwriter

Lyrics

Have got alot of girls on my dm
Some dey for lekki some dey abj
I don dey confuse na who to call
Cos girls yapa girls kpo oh
Folake come and give shito
Wey dey make man nor dey think straight
Cos me I wanna nkalakunapka
I wanna take you for a cruise ah ah
Girl me I wanna have some fun tonight
Oh oh oh oh ohh
Me I wanna
I wanna ah
I Wanna have some fun tonight
Girl me I wanna have some fun tonight
Oh oh oh oh oh oh
Me I wanna I wanna ah
I Wanna have some fun tonight
Folake cool down agh
She say she want amala with ewedu agh
And me I getti banga wey go make you sweat
Oya sa re wa gba ah ha
Ah ah
Kilo ba fe ko so funmi
Baby tell me wetin I nor do o
I want to have to have some fun for the night o
Abeg nor come kill my vibes o
Ah aye ah ah
Girl me I wanna have some fun tonight
Oh oh oh oh oh oh
Me I wanna I wanna ah
I Wanna have some fun tonight
Girl me I want to have some fun tonight
Oh oh oh oh oh
Me I wanna me I wanna ah
I Wanna have some fun tonight
Ah ah
Kilo de faaji o
After all the money
Make I spend on you
Now you wan dey tell me
Make I cool down oh
Me I nor get patience
For this night oh
Oh now
Tonight
We gon party
Gimme body
Oh love
Oh now ah
Cos me I wanna have some fun tonight
Ah aye ah ah
Ah aye ah ah
Girl me I wanna have some fun tonight
Oh oh oh oh oh oh
Me I wanna I wanna ah
I Wanna have some fun tonight
Girl me I want to have some fun tonight
Oh oh oh oh oh
Me I wanna me I wanna ah
I Wanna have some fun tonight
Written by: Omere Osaro Stanley
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...