Lyrics

No bragging baba cover Me Jeje lo mo Eko mi nlo E ba mi kira fun mama mi E no easy brother Shey you know No bragging baba cover Me Jeje lo mo Eko mi nlo E ba mi kira fun mama mi E no easy brother Shey you know Them promise them go do something Disappointment them no do nothing But right now I'm up to something See me now I'm pumping pumping Them promise them go do something Disappointment them no do nothing But right now I'm up to something See me now I'm pumping pumping You no follow me go No go talk Yawa Dey Wetin my eyes see Omo Mele sha la ye oh You reach up you comot ladder A be ra ye oo See I'm on my line Yawa Dey You no follow me go No go talk Yawa Dey Wetin my eyes see Omo Mele sha la ye oh You reach up you comot ladder A be ra ye oo See I'm on my line Omo IYA Ko wo pe e I show them shege Omo Ope no Dey sheke Hustle on a daily Omo IYA Ko wo pe e I show them shege Omo Ope no Dey sheke Hustle on a daily You no follow me go No go talk Yawa Dey Wetin my eyes see Omo Mele sha la ye oh You reach up you comot ladder A be ra ye oo See I'm on my line Yawa Dey You no follow me go No go talk Yawa Dey Wetin my eyes see Omo Mele sha la ye oh You reach up you comot ladder A be ra ye oo
Writer(s): David Oluwaferanmi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out