album cover
Baddest Boy
album cover
00:00
00:15
00:35
00:40
00:55
01:00
01:15
01:30
01:35
01:55
02:05
00:00
02:22
Past 7 Days
Baddest Boy was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Long time, long time, I dey mad over you
Took me long time to get over you
Now I don man up, now I don strong
Now I get chicks wey dem dey for London
Now I'm on chills, now I don know
When I get the fine things, when I get
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Se you no dey see say I no get joy?
Now I no get joy
Look am,dem dey call me baddest boy
Ah, baddest boy
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Se you no dey see say I no get joy?
Now I no get joy
Look am,dem dey call me baddest boy
Ah, baddest boy
Se you no dey fear face?
Se you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Se you know I get taste
Ah, you go chop?
Nigerian Koboko
Straight from Magodo
O maa kigbe, "Mo rogo"
Give them, give them (Slow, slow)
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Se you no dey see say I no get joy?
Now I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ah, baddest boy
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Se you no dey see say I no get joy?
Now I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ah, baddest boy
You go chop?
Nigerian Koboko
Straight from Magodo
O maa kigbe, "Mo rogo"
Give them, give them but slow, slow
Written by: Davido, Skiibii
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...