album cover
Chase Me
990
Afro-Beat
Chase Me was released on September 9, 2022 by Dezbilly Entertainment Defabs Digital as a part of the album Chase Me - Single
album cover
Release DateSeptember 9, 2022
LabelDezbilly Entertainment Defabs Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Acha Stephen Nnamdi
Acha Stephen Nnamdi
Songwriter

Lyrics

Dezbilly Entertainment
You
Despite all the talks, I'm chilling with my homie
Standing ovation for my gees wey support me
Twist and whyne upon my body maami no get time for dulling
And if you see me on the road just call me
Obodo Pallazi hmmm
I be commander
I be army
Commander
(Hot like fire)
Straight from Nigeria
(Pure desire)
Oh, Nigeria (Street commander)
Now you see I'm higher (Make you hear me)
Higher than your father (Werey wan betray me)
Won fe jami laya (Waka waka fellows)
Buh me no dey tire (See I shoot your belly)
See na dey chase me
Won pe mi crazy
Won gbe mi sare
Won fimi sere
See now I'm reigning
Oh now I'm reigning
Spending like crazy
You cannot chase me
As I enter
Dem dey scatter
Causing yawa
I be thunder
If I strike you, you go scatter
Ele ri mi mu ri mi mu
You cannot undo
Wetin jah don do ooooo
I be commander
I be army
Commander
(Hot like fire)
Straight from Nigeria (Pure desire)
Oh, Nigeria (Street commander)
Now you see I'm higher (Make you hear me)
Higher than your father (Werey wan betray me)
Wonfe jami laya (Waka waka fellows)
Buh me no dey tire (See I shoot your belly)
See na dey chase me
Won kpemi crazy
Won gbemi sare
Won fimi sere
See now I'm reigning
Oh now I'm reigning
Spending like crazy
You cannot chase me
See na dey chase me
Won kpemi crazy
Won gbemi sare
Won fimi sere
See now I'm reigning
Oh now I'm reigning
Spending like crazy
You cannot chase me
You
Written by: Acha Stephen Nnamdi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...