album cover
First Journey
335
Alternative
First Journey was released on September 9, 2022 by Bose Johnson as a part of the album First Journey - Single
album cover
Release DateSeptember 9, 2022
LabelBose Johnson
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bose Johnson
Bose Johnson
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bose Johnson
Bose Johnson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skytimz
Skytimz
Producer

Lyrics

First Journey – Bose Johnson
We’re travelling down to Lagos
Na inside bus we dey
9 hours from Abuja,
Moti gan, Moti Kre, Moti Kra
La ba de Lokoja,
La bole, la ni ka stretch
As Yekini open door
Na so dem rush us o.
Dem talk say
Chorus
Buy my bread
Buy my fish
Hot hot bread and
Warm warm fish
Buy my market o
We continue the journey
Na so so pothole o
E gbaga, E gbigi, E gbigi
My back nearly break
On top of that nko
Na so so check point o
Dem tax driver
Dem tax passenger
Na so dem just dey do
Dem talk say
Chorus
Wey your paper
Show particulars
Hurry up and hurry up
Show particulars x2
Guitar solo
We don reach Lagos o
We dey for Berger
Another journey about to start
My waist don tire
My leg don swell
Na inside here na him we go die
Chorus
Ye my back
Ye my leg
See hold up and
See hold up
Ye my body o
(till end)
Written by: Bose Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...