album cover
Combo (feat. Jer)
247
World
Combo (feat. Jer) was released on September 30, 2022 by Livespot Entertainment as a part of the album This Is Lovn - EP
album cover
Release DateSeptember 30, 2022
LabelLivespot Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lovn
Lovn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lovn
Lovn
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skitter
Skitter
Producer

Lyrics

Intro: ( you know )
Verse:
Call: Resp
Onitemi (You know)
Our combo na fire
No water fit to quench am
Not even fire extinguisher
Cos I wan be your soldier
Odeeshi dey for nuclear bomb
Even if dem use jazz
Pre chorus:
I don finally find
Wetin i dey find go to sokoto for my sokoto
Labe sokoto sokoto labe sokoto
Girlie all these while o you dey my mind o
I leave my sokoto go to sokoto
Labe sokoto
Sokoto Labe sokoto
Chorus
You know
Sheybi you know
You know
x2
Verse 2 (Jer.)
Fornication no be my style
Omoge dakun understand
Tiwon balo gbe rumor pe mo n demo
Oloun won ma te
If you judge a book by its cover
Nobody for read Bible nobody for read Bible
I know I look like Okocha
But I no sabi dribble
Pre chorus:
I don finally find
Wetin I Dey find
Go to sokoto for my sokoto
Sokoto Labe sokoto
Girlie all these while o
You Dey my mind o
I leave my sokoto go to sokoto
Chorus
You know
You know
Outro
This combo na fire
Fire fire fire baby
I no go retire
Fire
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...