album cover
The Plan
Afro-Beat
The Plan was released on August 22, 2022 by Mcm Entertainment as a part of the album The Solid Plan - EP
album cover
Release DateAugust 22, 2022
LabelMcm Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Precious Osagie
Precious Osagie
Songwriter

Lyrics

(Mcm Entertainment)
Mc ChopMoney
Yeyeye ye e
Yeyeye ye e
To carry the bag
The plan na the money
Abjos on the beat
First impression
I never do wetin go take me prison
I nor dey thief, I no dey hurt person
One ne
I never... Make, ogini?
Make ogini
Why I never cruise on Lamborghini?
Shey you no dey see my sweat, ogini?
Ogini
Person no go chop life, ogini?
Yeah.
One more day
No want person enjoy my sweat
No no way
One more prayer
No want blessing wey dey my way
Leave my way to another way
I go fit fight, I go scatter line
I been dey wait like a gentleman
Oluwa show me blessing
Oluwa say...
The plan is all on me
On me oh
Say the plan the money oh
Money oh
Say the plan na to jolly
Jolly oh
Say the plan na the money oh
Ego
Get guys wey dey shoot for a living
But I never touch, never pull any trigger
But an
This plane
No go blame them
If you bless them
Then go run from the trigger hm
Pocket dey black like a panther
Person like OTEDOLA matter
Turn me from the coke to the fanta
Mmmm mmmm
One more day, one more day
No want person enjoy my sweat,
No no way
One more prayer
No want blessing wey dey my way
Leave my way to another way
I go fit fight, I go scatter line
I been dey wait like a gentleman
Oluwa show me blessing
Oluwa say...
The plan is all on me
On me oh
Say the plan the money oh
Money oh
Say the plan na to jolly
Jolly oh
Say the plan na the money oh
Ego
Oluwa show me mercy
I don learn my lesson ye e
All na settings yeee
Baba shower your blessings yee
Oluwa show me mercy
I don learn my lesson ye e
All na settings yeee
Baba shower your blessings yee
One more day, one more day
No want person enjoy my sweat
No no way
One more prayer
No want blessing wey dey my way
Leave my way to another way
I go fit fight, I go scatter line
I been dey wait like a gentleman
Oluwa show me blessing
Oluwa say...
The plan is all on me
On me oh
Say the plan the money oh
Money oh
Say the plan na to jolly
Jolly oh
Say the plan na the money oh
The plan is all on me
On me oh
Say the plan the money oh
Money oh
Say the plan na to jolly
Jolly oh
Say the plan na the money oh
Written by: Precious Osagie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...