album cover
Maria
233
Music
Maria was released on January 12, 2022 by Universal Music Division Virgin Records as a part of the album Body of Work - EP
album cover
Release DateJanuary 12, 2022
LabelUniversal Music Division Virgin Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
Composer
Taiwo David Olowu
Taiwo David Olowu
Songwriter
Ernest Ogaga Itiveh
Ernest Ogaga Itiveh
Composer
Yinka Makanjuola
Yinka Makanjuola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
Producer
EgarBoi
EgarBoi
Producer

Lyrics

Yeah yeah
Eh yeah yeah
E lele mama
Eltee Mr Loverman
Maria
Give me time to understand
Everything wey you dey talk
I just want to know you more
Know you more
Maria
No dey use me to dey form
Tell me why you just dey frown
I just want to know you more
Know you more
Maria
Show me what you want
I'll give
Many many melodies
Let us take detour
Make I show you real love
I won't let you go
Go go
Tell me make
I know know know
Will you show me real love
Mmmm ahhh ojoro
Baby girl you do me ojoro
You tell me sey
You'll come tomorrow
But I see you with okoro
Ojoro
Ojoro
So you likey okoro
You get ojukokoro
You get ojukokoro
Maria
Give me time to understand
Everything wey you dey talk
I just want to know you more
Know you more
Maria
No dey use me to dey form
Tell me why you just dey frown
I just want to know you more
Know you more
E get as e dey do me
For my body
My body
Ah
For my body
E get as e dey hold me
For my body
My body
My body
Lala kuku lala
You turn me to your maga
The way you use your barca
I no go fit to counter
I no want stress and no drama
Call me I no answer
Leave me and don't bother me
Baby don't bother
Maria
Give me time to understand
Everything wey you dey talk
I just want to know you more
Know you more
Maria
No dey use me to dey form
Tell me why you just dey frown
I just want to know you more
Know you more
Gimme that Gimme that
Oh yeah yeah yeah
Gimme that Gimme that
Come give me more
Gimme that Gimme that
Come give me some more
Gimme that Gimme that
Give me some more
Gimme that Gimme that
Come give me some more
Gimme that Gimme that
Give me some more
Gimme that Gimme that
Come give me some more
Gimme that Gimme that
Gimme that Gimme that
Gimme that Gimme that
Baby gimme some more
Gimme more
Baby give me some more
Gimme more
Written by: Ernest Ogaga Itiveh, Taiwo David Olowu, Yinka Makanjuola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...