album cover
Issues
37
Afro-Beat
Issues was released on September 13, 2022 by Kidwhyte Records as a part of the album Issues - Single
album cover
Release DateSeptember 13, 2022
LabelKidwhyte Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joseph Favour Promise
Joseph Favour Promise
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dare Ayantola
Dare Ayantola
Producer

Lyrics

(Uhmm maaaya maayaa..uhmm mayaa)
(Oohmaye maaye maaya....)
(Oluwaloniwhyte yeah yeah..Amazing on it)
Shey na the things wey me do you
You reminisce
Wey you no concur
Shey na the things wey you hear oo
You reminisce wey you no concur
Maami see I dey beg you
Steady pleading,I dey your domot
And if you no tell me yes oo,Me go dey here
Me no go comot
I yarn she go dey complain,She no dey gree make I try explain
Maami see make i clear you,this your style e don dey wyn my brain
I yarn she go dey complain
She no dey gree make I try explain
Maami see make I clear you
This your style e don dey wyn my brain
Anything I do
Anything you see ee
All for you,Me no wan get any Issues with you
I dey try make I calm down
Cause I no want make we run down
Me no wan get Issues with you
Kponkpon Kpokiripon (Wowowo Wawawa)
Kponkpon Kpokiripon...(No issues all) o
Kponkpon Kpokiripon..(No wahala )
Kponkpon Kpokiripon..(No Issues)
Kponkpon Kpokiripon..(No issues make am up to you..)kponkpon Kpokiripon
Kponkiri kponkiri kpon kpon kpon
Plenty girls for my DM
Nkechi baka dey for my yard o
But I dey put you first
You think I no get sense
I be bad boy I swear I no go lie oo
Say tonight we go vibe oo,put am for your body wotowoto
No color bolor
No dirty color
And I go give you the thing wey you like oo
I yarn she go dey complain,She no dey gree make I try explain
Maami see make i clear you,this your style e don dey wyn my brain
I yarn she go dey complain
She no dey gree make I try explain
Maami see make I clear you
This your style e don dey wyn my brain
Anything I do
Anything you see ee
All for you,Me no wan get any Issues with you
I dey try make I calm down
Cause I no want make we run down
Me no wan get Issues with you
Beat....
No wahala
No Issues at all
Darrypee Amazing producer
Written by: Joseph Favour Promise
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...