album cover
30Bg
28
Afro-Beat
30Bg was released on August 30, 2022 by MG_RECORDS as a part of the album 30Bg - Single
album cover
Release DateAugust 30, 2022
LabelMG_RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Mike America Ohwodo
Mike America Ohwodo
Songwriter

Lyrics

Jolomijo
Kolobikor
Straight on your door
Kpor kpor kpor kpor
Wetin man dem go talk
Pour lean in my cup
Many right things what they see is my wrong
Man dem are bluff, givenchy odoo
But e nor mean when you find me on top

30BG go dey Dapada
Everybody go dey ball yapa
Girl you know me when I burn d high grade
Even where d money dey fit to make a man craze

Shey you wan dey vex my ****
E go enter you for body
We nor dey stress my ****
Hennessy and kolobi
Now we making Little little quiver In a bad man beamer
When she come through she wan F with d baddest boys
Little little quiver In a bad man beamer

But e nor mean wen you find me on top

Written by: Mike America Ohwodo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...