Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Myjohni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwanegbo John Favour Curtis
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spromson
Producer
Sbstudioboss
Producer
Lyrics
Grace
Intro
I know say
I don Dey work since
I know say I don Dey grind since
Mk number 10 be my jersey
Oluwa show me ur blessings
Verse 1
I for tell U
My true life story o
True life story o ah ah
But e sure me die
Me I no Dey holy oo
U fit cast my story and pop ma Molly
Trust no one jxt chase ur money
Fam day1’s wey Dey call me Johni
If u worry me bad
I go worry u oooo
For ur life
No go take nonsense be ur vibe
Money buy conscience so be wise
U fit still Dey nice but be wise
I go worry u ooo
For ur life
No go take nonsense be ur vibe
Money buy conscience so be wise
U fit still Dey nice but be wise
Bridge
Omo why u laugh woman wey get belle
When u neva born
No say I Dey say
Na money I chase
I no fit kill person
Pulled up in Zanoti
Wheels na Benz or nothing
Shey me come from ghetto ooo
Money or love I gats gat to choose
Thou I want both
I no fit loose guard ohh
Am always on guard
If u wear ma shoe e go pain u
If I wear ur shoe e go pain me
Dem say na lie until I die
Then u go know say me I don try
Chorus
Na grace
mk u tell dem say na grace
Me man no fit dey bench
MyJohni no fit relent
Na grace
mk u tell dem say na grace
Me man no fit relent
MyJohni no fit Dey bench
Omo why u laugh woman wey get belle
When u neva born
No say I Dey say
Na money I chase
I no fit kill person
Pulled up in Zanoti
Wheels na Benz or nothing
For ur life
No go take nonsense be ur vibe
Money buy conscience so be wise
U fit still Dey nice but be wise
For ur life
No go take nonsense be ur vibe
Money buy conscience so be wise
U fit still Dey nice but be wise
I go Dey kamkpe o
No go dey do sempempe oo
No play me like orente no
Na money be d koko
I go Dey kamkpe o
No go dey do sempempe oo
No play me like orente no
Na money be d koko
SBSTUDIOBOSS
Written by: Nwanegbo John Favour Curtis