Credits

PERFORMING ARTISTS
Obara'm
Obara'm
Performer
Nkem Owoh
Nkem Owoh
Performer
Funmilayo Idowu
Funmilayo Idowu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kesiena Philips-Odogu
Kesiena Philips-Odogu
Songwriter
Rodney Abia t/as Q
Rodney Abia t/as Q
Songwriter
Anosike Angelo t/as Angeloh
Anosike Angelo t/as Angeloh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bartholomew Emordi t/as MixbyBart
Bartholomew Emordi t/as MixbyBart
Mixing Engineer
Rodney Abia t/as Q
Rodney Abia t/as Q
Producer

Lyrics

My papa no dey sleep on me
My papa no dey sleep for my matta o
He’s always taking care of me
Arranging everytin wey dem scatter o
E no dey sleep for my matter
Dey sleep for my matter
E no dey sleep for my matter
Ehhhh eh eh
E no dey sleep for my matter
Dey sleep for my matter
E no dey sleep for my matter
Oh oh oh oh
Today today
We are gathered to praise
The one we praise
Is the one who reigns
Today today
We are gathered to praise
The one we praise
Is the one who reigns
In the presence of Lord,
There is fullness of joy
E no matter wetin happen,
We go dey alright
With my papa by my side,
Every answer will come
E no matter wetin happen
We go dey alright
My papa no dey sleep on me
My papa no dey sleep for my matta o
He’s always taking care of me
Arranging everytin wey dem scatter o
E no dey sleep for my matter
Dey sleep for my matter
E no dey sleep for my matter
Ehhhh eh eh
E no dey sleep for my matter
Dey sleep for my matter
E no dey sleep for my matter
Oh oh oh oh
Celebrate our king the one we praise
(Celebrate our king we thank our king for all the things he’s done)
Celebrate our king the one we praise
(Celebrate our king we thank our king for all the things he’s done)
I fall short of your expectation
I fall short everyday everyday
Then the guilt just hits me hard all over again
And then it feels so hard
So hard so hard to move
And then it feels so hard so hard
So hard to believe
That you would love someone like me
Eh eh eh eh
Which kind God be this one oh
You no dey sleep
You no dey slumber
All of the hair for my head
You know the number
Which kind God be this one
Which kind God o
Which kind God o
Eh eh eh
E no dey sleep
(E no dey sleep)
For my matter
(E no dey sleep for my matter)
He’s always taking care of me
(Always taking care of me)
E no dey sleep
For my matter
(He never sleeps; he's always watching)
For my matter
(E no dey sleep)
For my matter
(E no dey sleep)
For my matter
Eh eh eh eh
(E no dey sleep for my matter)
E no dey sleep for my matter
(E no dey sleep)
For my matter
(E no dey sleep)
Sleep for my matter
(E no dey sleep for my matter)
Oh oh oh oh
E no dey sleep
(Which kind God which kind God oh eh)
For my matter
He's always taking care of me
(He's always taking care of me)
E no dey sleep
(E no dey sleep)
For my matter
For my matter
(For my matter)
For my matter
(For your matter)
For my matter
Eh eh eh eh
(This our God e no sleep eh eh eh)
For my matter
(For my matter)
For my matter
(For your matter)
For my matter
Oh oh oh oh
(For our matter)
For my matter
For your matter
For our matter
E no dey sleep
E no dey sleep
E no dey sleep
Oh oh oh oh oh
Written by: Anosike Angelo t/as Angeloh, Kesiena Philips-Odogu, Rodney Abia t/as Q
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...