album cover
Long Talk
7,618
Afro-Beat
Long Talk was released on January 29, 2021 by Good Music Takes Time as a part of the album Long Talk - Single
album cover
Release DateJanuary 29, 2021
LabelGood Music Takes Time
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM123

Credits

PERFORMING ARTISTS
Escobar
Escobar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrison Okoh
Harrison Okoh
Arranger
Israel Uwaishe
Israel Uwaishe
Arranger
Flo Mixed It
Flo Mixed It
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Israel Uwaishe
Israel Uwaishe
Engineer
Flo Mixed It
Flo Mixed It
Mixing Engineer
Baman Beats
Baman Beats
Producer

Lyrics

So am getting that booty tonight
I was thinking but umm that's right
If we dey ball make we ball my side
Where the guys wey dey always advice
Shey na you be the cruise oga
Person 9 months e done dey contact
If you no dey do abeg give me the chance
Tell the mc make in off all the lights
And get down to the plans
If you know say na fuck
Why the need for long talk
If you no want to fuck
You for no come at all
If you know say na fuck
Why the need for long talk
If you no want to fuck
You for no come at all
So am getting that booty tonight
I was thinking but umm that's right
If we dey ball make we ball my side
Where the guys wey dey always advice
Shey na you be the cruise oga
Person 9 months e done dey contact
If you no dey do abeg give me the chance
Tell the mc make in off all the lights
And get down to the plans
Yeah
I geti stamina I no fit loose guard
But aunty who ask you I want shift your pant
Where baboon dey talk monkey no dey shout
Akube dey lap and my banies dey lap
Yeah I won die for your matter
You dey like babe for front dem dey dey spank her
2k for flees and extra for bonanza
No fit love person wey no love my mother
No love my mother
So am getting that booty tonight
I was thinking but umm that's right
If we dey ball make we ball my side
Where the guys wey dey always advice
Shey na you be the cruise oga
Person 9 months e done dey contact
If you no dey do abeg give me the chance
Tell the mc make in off all the lights
And get down to the plans
If you know say na fuck
Why the need for long talk
If you no want to fuck
You for no come at all
If you know say na fuck
Why the need for long talk
We for start to dey fuck
Make we go buy Tom Tom
So am getting that booty tonight
I was thinking but umm that's right
If we dey ball make we ball my side
Where the guys wey dey always advice
Written by: Harrison Okoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...