Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
David Richard Henshaw
David Richard Henshaw
Songwriter

Lyrics

Oga I'm all dripped up Mi gon lick mi fears Looking cool You can test mi ears How this tears Go dey break mi lens Some night I so fold up I can zuuuuuu, Who cares Now no fame Omo Friends dey scarce How these things fit to make good sense Cause I've been craving all good things I've been calling God o since Cause the visions Wey I see Omo Mi i cannot delete And heaven know Say This energy Be my rugged Big dynasty So when I pop Issa big something Please don't be late my pop up God no delay my glow up I don dey pray for so long So long Please don't be late my pop up God no delay my glow up I don dey pray for so long Oh so long so long So long oh so long So long so long Eh so long so long Oh so long It's been so long Back then for the ghetto All for man for e self No man borrow kettle Sister Mary call sef officer bello Say e pikin touch e yaaa Come say hello Come bother Hmmm See all the money I want Seems Its not enough Why this loving though o Every other day me dey find something Tell my mummy say Make she pray me That be only thing Wey dey trigger me Every other day mi Dey find my way Tell my mummy say Make she pray me That be only thing Wey dey ginger me Because its been so long Oh so long so long So long oh so long So long so long Eh so long so long Oh so long
Writer(s): David Henshaw Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out