Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ERMA
ERMA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Eedee Gbara
Emmanuel Eedee Gbara
Songwriter

Lyrics

Ye ye
Erma baby
Many things wey my eyes don see
My mouth e no fit talk am o
The wey the life e dey fuck me
E no dey use a condom
Many of them trying to stop
But my red eye shine like a traffic
Jejely minding my business
But they want to chop the profit
Them say I be armed robber
Some say na thief
If I drive range rover I be ritualist
You see me on the road you'll be harassing me
Shey na me tell you make you no find money
Them say I be armed robber
Some say na thief
If I get small rabber I be ritualist
You see me on the road you'll be harassing me
Shey na me tell you make you no find money
On my own is how I work hard everyday
You no send me
So don't judge me
And if you know where I come from
You no go pray make I fail
So don't judge me
You don't know me
I'm on the move eh
24, 7 no time to loose eh
Make mama proud that is the goal
Oga plan your own no stand dey look
See I be that little boy for the street before
No body send me because my mama been poor
And then I tear hustle you dey see level
Don't call me criminal
Make you free me now
(On my own)..
On my own is how I work hard everyday
You no send me
So don't judge me
And if you know where I come from
You no go pray make I fail
So don't judge me
You don't know me
Written by: Emmanuel Eedee Gbara
instagramSharePathic_arrow_out