album cover
Daily Bread
62
World
Daily Bread was released on September 23, 2022 by Afrobeats Distro as a part of the album Daily Bread - Single
album cover
Release DateSeptember 23, 2022
LabelAfrobeats Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Abami OG
Abami OG
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oludamilare Yerokun
Oludamilare Yerokun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rapid Beats
Rapid Beats
Producer
Olumix
Olumix
Mixing Engineer

Lyrics

Gbomi ko, gbomi ye
Gbomi
Abami OG
Abami OG
(It's Rapid the sound maker)
My baby gbemi trabaye
God if you no dey
Where I wan see my daily bread oh
Men dey and eyes don red oh
I just wanna ease that stress (I just wanna ease that stress)
And many people dey wey dem wan stab me for back oh (oh why)
White face but belle black oh (man dey for here)
Dey make bad man craze
Araye ma soro (soro, soro)
Dem say badman na bolo (bolo, bolo)
Dem wan know my color (color, color)
Dem wan know my color
Araye ma soro (araye, soro, soro)
Dem say badman na bolo (no be hating? Bolo, bolo)
Dem wan know my color (color, color, I no be your gee)
Dem wan know my color
But I dey my lane now I dey hustle every night and day, night and day
And I dey pray now make the hustle gbe mi trabaye (trabaye)
I dey my lane now I dey hustle every night and day, night and day
And I dey pray now make the hustle gbe mi trabaye (trabaye)
My pleasure come from pain
People plenty wey no sabi the game
No weapon formed against
Me go prosper na the thing wey dey
Wey dey make me dey trabaye
Won wa ba mi, wo ni bawo lo sese?
Padi mi, mi o le salaye
Nkan ti agba fin j'eko wa la be ewe
I don go far away
Moti japa
I come back again where my raba
Olode mi o kin gbo payan
Fumi lowo, shey na zelle abi wire?
(Motija, moti kpe oh eh)
Olode mi o kin gbo payan
Fumi lowo, shey na zelle abi wire?
God if you no dey
Where I wan see my daily bread oh
Men dey and eyes don red oh
I just wanna ease that stress (I just wanna ease that stress)
And many people dey wey dem wan stab me for back oh
White face but belle black oh (yeh yeh yeh)
Dey make bad man craze
Araye ma soro (soro, soro)
Dem say badman na bolo (bolo, bolo)
Dem wan know my color (color, color)
Dem wan know my color
Araye ma soro (araye)
Dem say badman na bolo
Dem wan know my color (color, color)
Dem wan know my color
Kilode gan na oh-oh
Koloso, koloso
(Olumix on the mix)
Kilode gan na oh-oh
Koloso, koloso
(It's Rapid the sound pika)
Abami OG
Written by: Oludamilare Yerokun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...