Lyrics

That's why we dey ball Omo we dey shot down on a low Doings anywhere wey we go Normally money comes and go But our own will come and stay Tell them to bring Hennessy and play undertaker Yes cus this place na we get am Five star everywhere we dey shut down Enjoy urself cus tomorrow no sure ooh Thats why we dey ball Omo mehn we dey ball As we dey spend e dey come That is why we dey ball Omo mehn we dey ball Thats why we dey ball As we dey spend e dey come That's why we dey ball Look na we be the source to where money dey In case u dey wonder where this money dey We don flex all the babes for this community Them get money who want doubt our ability Oya commot body if you no get money Na men like oluwa obinna wan ball like this Ajegunle chiefpriest u get doings Twenty gbosa for ebuka melody We dey ball we dey ball that's how we ball If you be olosho talk Wetin be a babe and more I Dey spend you dey chop u think say I go fall Na lie jore my figures go steady dey plus Thats why we dey ball Omo mehn we dey ball As we dey spend e dey come That is why we dey ball I come to spend money for this place You think say na pride u broke na him make Oppression is aloud who da game Competition room da open I da wait Oya flig the money set awon jowizaza Oluwa Obinna we hustle we chop life Ajagunle chief priest the people go love yah My ex don da call me say she want to come back Doings I just want to da jaiye live life to d fullest make me self da feel am Order champagne and Moet Na men da run am make the boys them stay clear Omo we dey shot down on a low Doings anywhere wey we go Normally money comes and go But our own will come and stay Tell them to bring Hennessy and play undertaker Yes cus this place na we get am Five star everywhere we dey shut down Enjoy urself cus tomorrow no sure ooh
Writer(s): Aminu Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out