Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spellz muzik
Spellz muzik
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ikechukwu Okorocha Spellz
Ikechukwu Okorocha Spellz
Songwriter

Lyrics

Flaboy Say na spellz wey Dey sing song ye Hmmm Say Na lilo dey here so... I Dey kill any beat o ye ye... As a Young boy growing up ain't easy At first competition not the reason I give thanks for the love receiving My guy When I pop on Tv dem Dey feel me When I do my things Dem dey feel me When I drop Gbedu dem Dey feel m For head Jah jehova na ah Jah jehova na na na Jah jehova na na ah Everybody Jah jehova na ah Jah jehova na na na Jah jehova na na ah Hmm I tell my Paddi make him maintain Say no be by Age Omo na by Grace The Nigga you shock don later Elevate E shock you say me sef Dey motivate Ayyy All my Nigga look my face Ya You know this pain I got so many Faith ye Many many things wey me I gat to say ya Either get it by God Or you get it By Gone Na me be that young boy yesterday wey Dey hustle to make the pay Now I don Dey go my way ye ye I Dey go my way ye I Dey do my things on God's timing If you don't believe me Brotherman get behind me Na one life man go live Energize me And a lot of pressure wey Dey stress human being As a Young boy growing up ain't easy At first competition not the reason I give thanks for the love receiving My guy When I pop on Tv dem Dey feel me When I do my things Dem dey feel me When I drop Gbedu dem Dey feel m For head Jah jehova na ah Jah jehova na na na Jah jehova na na ah Everybody Jah jehova na ah Jah jehova na na na Jah jehova na na ah Heyyy yaaa... say As I Dey live my life onGod Dem wan try to fall the boy Competition too much Me I no dey fall Anything dem talk Omo dem go fall Ayyy I Dey live my life onGod The people wey I follow dem no Dey OnGod Everyday by day I Dey call on Jah I Dey call on Jah Say na Jah Jehova yaa As a Young boy growing up ain't easy At first competition not the reason I give thanks for the love receiving My guy When I pop on Tv dem Dey feel me When I do my things Dem dey feel me When I drop Gbedu dem Dey feel m For head eyy Jah jehova na ah Jah jehova na na na Jah jehova na na ah Everybody Jah jehova na ah Jah jehova na na na Jah jehova na na ah
Writer(s): Ikechukwu Spellz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out