album cover
Na Grace
357
Hip-Hop/Rap
Na Grace was released on November 15, 2019 by AGELESS RECORDS as a part of the album D 'In' H
album cover
Release DateNovember 15, 2019
LabelAGELESS RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Egar Boi
Egar Boi
Performer
Daniel Mylez Ogide
Daniel Mylez Ogide
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Mylez
Daniel Mylez
Songwriter
Egar Boi
Egar Boi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Egar Boi
Egar Boi
Producer

Lyrics

Go down for me you don't stop
fall down for me you don't stop
The way you died
The way you died
I cannot deny your love
Say Dem no know
Wetin dey ma head oo
Be like say na kog-no-mi
Cos i love u ooo oooo
Say dey wan know
Wetin dey my mind e yoo
Cos dem no understand
Why i love u ooo oooo
Wetin you dey!
Wetin you dey see for my face ohh
Na the grace of God ooo
This my LIGHT e shine pass your matter 
Na watin you dey look 
E non dey my voice e ooo
Na the grace of God ooo
This my LIGHT e shine pass your matter
Go down for me you don't stop
Fall down for me You don't stop
The way  you died
The way you died
I cannot  deny your love 
The grace of God upon mi life
Is beautifull na paradise 
I have come to realise 
Say Jehovah God
E non dey rest for my matter 
From ninja to soweto 
Jesus na your name oo
You put me on top oo
ya ya na your grace oo
I like this kingdom connect ooh
Na the best thing on earth ooo
There's no place like home oo
Jesus you correct oooo
My testimonies na your matter 
I go tell the world say na your matter 
On top the matter na your matter 
Even the angels no say na your matter 
Say Dem no know
Wetin dey ma head oo
Be like say na kog-no-mi
Cos i love u ooo oooo
Say dey wan know
Wetin dey my mind e yoo
Cos dem no understand
Why i love u ooo oooo
Wetin you dey!
Wetin you dey see for my face ohh
Na the grace of God ooo
This my LIGHT e shine pass your matter 
Na watin you dey look 
E non dey my voice e ooo
Na the grace of God ooo
This my LIGHT e shine pass your matter
Go down for me you don't stop
Fall down for me You don't stop
The way  you died
The way you died
I cannot  deny your love 
Take a look at my life
Holy Ghost filled non be lie
I'm the kingdom boy with a price 
Every demon I paralyze
I like the way you pamper me love o
I love you my love o
Jesus my love oooh
Yea yea for your grace o
Wetin you dey!
Wetin you dey see for my face ohh
Na the grace of God ooo
This my LIGHT e shine pass your matter 
Na watin you dey look 
E non dey my voice e ooo
Na the grace of God ooo
This my LIGHT e shine pass your matter
Go down for me you don't stop
Fall down for me You don't stop
The way  you died
The way you died
I cannot  deny your love
Written by: Daniel Mylez Ogide, Egar Boi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...