album cover
Vanity
1
Pop
Vanity was released on October 7, 2022 by FIRSTCHOICE as a part of the album Vanity - Single
album cover
Release DateOctober 7, 2022
LabelFIRSTCHOICE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
FIRSTCHOICE
FIRSTCHOICE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ABDULGANIYI ABDULFAWAS
ABDULGANIYI ABDULFAWAS
Songwriter

Lyrics

Choice
Howfar you done Dey go party again abi? (Hamzy on the beat)
But I no send sha
Ah ah ah ah
Life Na vanity upon vanity
But nobody wan die!
Me I’m not a pastor but I’m preaching
So I no need altar
Anytime anywhere dey play my music definitely
Your kele gon dance
So leave me make I enjoy my vanity
Cause me sef wan chop life
Oh oh oh yeah!
Aye o le toyen my dear
Eh eh eh eh
Aye o le to yen shegbo
Oh oh ohhh!!! (Choice ma my name you know)oh yeah!
Aye o le toyen my dear
Eh eh eh eh
Aye o le to yen shegbo
So if Na vanity to chop life please!
I wan enjoy my vanity
And if Na vanity to be fresh and clean too
I wan enjoy my vanity
If Na vanity to drive a big car!
I wan enjoy my vanity
Abeg abeg abeg o
I wan enjoy my vanity
Okay!!!!
E done clear abi? E never still clear
Cause Oyinbo say the vanity of a life is the vanity of eternity
70years old man still dey pray for longlife
And 20years guy wan die
Wetin you done Dey face for this life well! Yourself you done try
Them call life vanity for that side
And otedola still dey find money another vanity for this side
Abeg make I choose my vanity
Sheybi Na my life make I enjoy my sanity ehor wo
Wetin I Dey find for this life again if Na vanity
Oh oh ohhhh!! Oh yeah!
Aye o le toyen my dear
Eh eh eh eh
Aye o le to yen shegbo
Oh oh oh yeah!
Aye o le toyen my dear
Eh eh eh eh
Aye o le to yen shegbo
So if Na vanity to chop life please!
I wan enjoy my vanity
And if Na vanity to be fresh and clean too
I wan enjoy my vanity
If Na vanity to drive a big car!
I wan enjoy my vanity
Abeg abeg abeg o
I wan enjoy my vanity
Ehnnn
V for vanity, E for Enjoyment
Well it’s none of my business sha
I’m here for enjoyment
Choice Na my name!!!!
Written by: ABDULGANIYI ABDULFAWAS
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...