Lyrics

Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen Izz gone (Yo X) Otilo, e don go Oya, sope "otilo" No traces (sheesh) (Otilo) Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo) Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo) Dem don dey carry me dey go where I no know Eh-yeah (Ki', Kill Dem) Hmm, I can feel this vibration right in my head Wan injure me (escala-gba, gbo) Never believe when they say "they gat you" Won pa'ro ni (pa'ro ni) Hmm, 'cause I go high, I go party 'til the night Omo, where my Hennessy oh? We in the club, all my people don dey suuu You can feel the energy oh Ahn, oya, sope "otilo" E don go Oya, sope "otilo" (Izz gone) Ahn, oya, sope "otilo" E don go Oya, sope "otilo" Ahn, ahn, say Dey beef me, I no talk Dey get squad, I get God Dey wan test run, me, I no foh, ah Dey don set trap but I no fall Won ti mo mi l'every city Mo fun won leg over, mo yi won 360 Awon lo cele, awa ni celebrity Phone on DND, my n-, I dey busy Hmm, 'cause I go high, I go party 'til the night Omo, where my Hennessy oh? (Omo, where my Hennessy oh?) We in the club, all my people don dey suuu You can feel the energy oh Ahn, oya, sope "otilo" (see wahala oh, see wahala oh) E don go (see wahala oh, see wahala oh) Oya, sope "otilo" (It's f- gone, you can't find it, sheesh) Oya, sope "otilo" E don go Oya, sope "otilo" Ahn, oya, sope "otilo" Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen E don go (Izz gone) Oya, sope "otilo" Ahn, oya sope "otilo" (no traces) E don go (sheesh) Oya, sope "otilo" Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo) Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo) Dem don dey carry me dey go where I no know Izz going (otilo) Izz gone Otilo, you can't find it It's gone like a thief in the night, no traces Yo X, let's go Otilo
Writer(s): Stephanas Boman, Producer X, Poco Lee, Lawal Abdulraqeeb, Adeola Moshood Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out