album cover
1 Call
6
Pop
1 Call was released on September 11, 2022 by WETZ ENTERTAINMENT as a part of the album 1 Call
album cover
Album1 Call
Release DateSeptember 11, 2022
LabelWETZ ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
phlem
phlem
Performer
COMPOSITION & LYRICS
phlem
phlem
Songwriter

Lyrics

Abeg
Jah jehovah I Dey call oh
I don’t, I don’t know
I don’t, I don’t know (2x)
Make I no work just for nothing
I no want sing just for nothing
This na my prayer for the season
Papa me Dey pray for blessings
Bless the bobo oh
Make I sing ye mboho
I be your pikin oh
1sec ye mboho oh
Chorus
Abasi wash my face
Shine ur light on me ooh
Give me soap Oluwa
Pour me holy water eh
Pharaoh must let ur pikin go
Bobo bobo bo
E no go bad if I count in milli nd billi
I go like to count in dollars
Hmm I dong sing for studio tire eh
Studio rat and free collabo eh
It’s a right time to go higher
Cuz nobody fit off my light
Jealousy commot make I pass
Abasi make me the commando
Make my blessings no come and go
Na u be my commando
make my blessings no come and go
Chorus
Abasi wash my face
Shine ur light on me ooh
Give me soap Oluwa
Pour me holy water eh
Pharaoh must let ur pikin go
Bobo bobo bo
E no go bad if I count in milli nd billi
I go like to count in dollars
Make I no work for nothing
I no want sing just for nothing
This na my prayer for the season
Papa me Dey pray for blessings
Bless the bobo oh
Make I sing yeh mboho
I be your pikin oh
1 sec ye mboho oh
Chorus
Abasi wash my face
Shine ur light on me ooh
Give me soap Oluwa
Pour me holy water eh
Pharaoh must let ur pikin go
Bobo bobo bo
E no go bad if I count in milli nd billi
I go like to count in dollars
Written by: PHLEM UMOREN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...