Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shawamaa
Shawamaa
Performer
Psalm Bee
Psalm Bee
Performer
Emrys
Emrys
Performer
COMPOSITION & LYRICS
SAMSON DANIEL
SAMSON DANIEL
Songwriter
Bello Oluwatosin Samuel
Bello Oluwatosin Samuel
Songwriter
Abimbola Oluwashola
Abimbola Oluwashola
Songwriter

Lyrics

Eba mi loud ee
Eehn thank you
Heyyy, get of the street bruv!
Soji(ji)
Oshodoshodii begger begger
Why you dey disturb na
Hmm
Dem call me shawamaaaaaaaa
Ooooosha
Arise o compatriot (patriot)
Nigeria call obey (obey)
To serve our fathers land (da' land)
With love and strength and faith (and faith)
One sure, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video (ahh)
If you no wise (japaaaaaa)
Arise o compatriot
Nigeria call obey
To serve our fathers land
With love and strength and faith
One love, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video (ahh)
If you no wise (japaaaaaa)
Omo, Gucci yato si Prada
Kadara mi, won o ma le pada
Won feel wa l'onile, l'Agege de iyanaipaja
Awon wa da, ko de wagba
Won le r'agba fin ka ni won l'Agba
Won ro pe ma she free-rap fawon, se mi wa je Santa?
Omo Naija ma lemi
Green - White - Green ni color mi o
But, anybody ba lobe to ba fe tapo soro mi o
Ma lo gba ona t'ona mi o
Awon temi wan mo mi o
Anytime i just dey drop the bars
Nigboro won mo mi o
(Kuro mbe)
Arise o compatriot (patriot)
Nigeria call obey (obey)
To serve our fathers land (da' land)
With love and strength and faith (and faith)
One sure, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video (ahh)
If you no wise (japaaaaaa)
Arise o compatriot
Nigeria call obey
To serve our fathers land
With love and strength and faith
One love, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video (ahh)
If you no wise (japaaaaaa)
Have been chilling on Monday
Tuesday we working
Wednesday we get paid
Thursday we flex gees
Friday we clubing
Chilling we stressing
Saturday we home base
Chilling off of headaches
Sunday we go to church
Pray to GOD for more blesssing
Keep the way we dripping
They are not leaving us
Things that we drip in
Together we stay firm
Every day we keep up
Blessings will kill stress
We flexing is distress
Arise o compatriot (patriot)
Nigeria call obey (obey)
To serve our fathers land (da' land)
With love and strength and faith (and faith)
One sure, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video (ahh)
If you no wise (japaaaaaa)
Arise o compatriot
Nigeria call obey
To serve our fathers land
With love and strength and faith
One love, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video (ahh)
If you no wise (japaaaaaa)
Every morning when i wake up
I go make them understand the matter take off
Nobody no send nobody anymore now
We dey pray to GOD for the love now
Everybody parapa them dey run
We dey sing along with the song
I be naijaboy when i dey ball
Nobody no send nobody na we talk
So we dey cut their cruise
We dey let them know
Nobody no send nobody and we cut that truth
I dey rap i dey freestyle along
I dey tell them omo naija ni mi o
Everybody dey dance along
We dey be like wetin dey con dey sup ooo
Them want to eat shawamaa (aa-hh)
Arise o compatriot
Nigeria call obey
To serve our fathers land
With love and strength and faith
One love, One song, One vibe
Even snake cannot take one bite
One love, One song, One video
Written by: Abimbola Oluwashola, Bello Oluwatosin Samuel, SAMSON DANIEL
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...