album cover
Machala
2
Alternative
Machala was released on September 28, 2022 by Samflow Music Innovative as a part of the album Machala - Single
album cover
Release DateSeptember 28, 2022
LabelSamflow Music Innovative
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Samflow
Samflow
Performer
Ayzay Michael
Ayzay Michael
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Uchechukwu Ndubuisi
Samuel Uchechukwu Ndubuisi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Samflow
Samflow
Producer

Lyrics

Machala
Oh oh Machala (go with the flow)
Oh oh Machala
Oh oh Machala
Knack am
Which one wey you dey find wetin no dey find you
How my life take concern you
Mm hm hm
You've been stalking my timeline dey sleep for my status
How my life take concern you
Mmm hmm
You have come to check
(Whether I dey drink garri)
You don come do aproko
(Whether my life don spoil patapata)
For your mind you think say
(I no go make am)
But make you no waste your time
'Cause I dey live like Machala
Ooh like Machala
La vida loca
Spending my mulla
I dey live like Machala
Ooh like Machala
La vida loca
Spending my mulla
Oh oh ee ee
Mmmhmmm
You have come to check
(Whether I dey drink garri)
You don come do aproko
(Whether my life don spoil patapata)
For your mind you think say
(I no go make am)
But make you no waste your time
'Cause I dey live like Machala
Ooh like Machala
La vida loca
Spending my mulla
I dey live like Machala
Ooh like Machala
La vida loca
Spending my mulla
I dey live like Machala
Ooh like Machala
La vida loca
Spending my mulla
I dey live like Machala
Ooh like Machala
La vida loca
Spending my mulla
Oh oh ee
You know you don't like me
Don't sit around my lobby
You know you don't like me
Just make use of block button
You know you don't like me
Stop faking to be family
You know you don't like me
Just make use of block button
Mix Sam
Written by: Samuel Uchechukwu Ndubuisi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...