Lyrics

Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Ebe the song I dey sing wey dey inspire dem Life I dey live wey dey inspire dem Inna my thing dem dey put eye again Ebe the speed I dey use wey dey retire dem I'm on top of mi thing I'm a controller Dem dey do dede vuvuzela I bite dem ah get by me premolar I run by Jah energy solar Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede When God say yes ah which man say no no no See dem ah go end up inna inferno My skin tough up like ah rhino No weapon no function none that I know Helele helele To God it be koko I go do my dance oo Helele helele I no fear no fokoo fokoo Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Ebe the song I dey sing wey dey inspire dem Life I dey live wey dey inspire dem Inna my thing dem dey put eye again Ebe the speed I dey use wey dey retire dem I'm on top of mi thing I'm a controller Dem dey do dede vuvuzela I bite dem ah get by me premolar I run by Jah energy solar Even when I go through the pain pain Whether shine or rain rain One thing got me moving on daily Cus my sorrows will be gone away tomorrow Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Who Jah guide no fear enemy any day Dey go dey do dedede Never no no no
Writer(s): Benson Tendai Lovemore Madzivire Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out