album cover
Juju
6
World
Juju was released on October 14, 2022 by Sog Music as a part of the album Afrovibes & Cruise - EP
album cover
Release DateOctober 14, 2022
LabelSog Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emmy Stoner
Emmy Stoner
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Pascal Alozie
Emmanuel Pascal Alozie
Songwriter

Lyrics

Spiritual beats!
I be the gyal dem vibe!
Turn on the light
So baby I can see you
If nah loving way you want I go give you
Please you, I no go deceive you
For your love I go fight
I could win or I lose you
If nah money way you want, I go give you
Please you, sometimes I go tease you
Loving you nah my essence
Girl you can cut with the pretense
Baby we be stuck in the deep end
We can party every weekend
Shawty you be taking out my defense
Loving you nah my weakness
Likkle things that you do
Baby you Dey blow my mind
Girl nah the money dey my mind
So me I gotta work and grind
My mama sef dey my mind
Shey you do me juju
I go chop the sacrifice
This one no be cruise and vibes
Calculate and improvise for your matter
Turn on the light
So baby I can see you
If nah loving way you want I go give you
Please you, I no go deceive you
For your love I go fight
I could win or I lose you
If nah money way you want, I go give you
Please you, sometimes I go tease you
Why my bed so empty?
Baby nah your smile way dey tempt me
Anything you want I'll get it
Buy you Gucci and fendi yeah yeah yeah
Girl the your body bad you know
Give you plenty loving you know
Anything you want I'll get it
Buy you Gucci and fendi yeah yeah
Turn on the light
So baby I can see you
If nah loving way you want I go give you
Please you, I no go deceive you
For your love I go fight
I could win or I lose you
If nah money way you want, I go give you
Please you, sometimes I go tease you
Written by: Emmanuel Pascal Alozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...