Lyrics

Journey of a young man never over I remember how long I wandered down this road Oh my life Are you still there Stay with me right here Don't go away (Don't go away) Na na na na na na na na na Uhh uhhh uhhh O boy dis life Dey very short Omo E be like my height Aimoye challenges to de Emi fun ni snake bite Omo Eko never to foh Hustle bustle all night Nkan ta ma je la n wa We nobi 419 Ori mi pe mo de ja Iwe mi mo de kaa Owo mi mo de gba Ise yen mo Le fa Won mo mi ni Naija Won tun mo mi la'America Olubadan nobi your mate Even if hin wear nicca So I beg you my life Say make you still Dey Say make me and you We still Dey Say make we scratch like DJ Omo hustle go still pay As I Dey sing like T-pain Wey you Dey sing like Chikay We go all share this cake Harrgh If you give up your fuck up Based on imprm Efloish We've been through a lot together life Don't go away now Stay with me There's light at the end of the tunnel Yea yea Don't go away Don't leave me here Don't go away Don't leave me here (Yea yea) We've been through a lot together dear life Now that we're on the sweetest side of the road Let's have some fun While we're still here (Don't go away) Yeah
Writer(s): Samuel Durojaiye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out