album cover
Rubberband
9,485
Worldwide
Rubberband was released on September 29, 2022 by MYAIRPLAY as a part of the album Rubberband - Single
album cover
Release DateSeptember 29, 2022
LabelMYAIRPLAY
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Wooh
Nna work don set oh
Hehe shut down
Yeah one time me ah come again
(Who dey zuzu)
Anybody wey near here now I give am
Anytime I put am
Rubberband
Rubberband eh rubberband
Anytime i put am eh
Rubberband.
Rubberband eh rubberband
She call me that
She come dey shout
Make I baff, make I baff
I come go baff
She come dey shout
Rubberband... rubberband
E Yeah eeh
You know say man ah steady investing
Cuz all dem bills
Dem ah steady coming requesting
Dem ah fi know
So demma call me number one
Like I'm the best thing. But
Dem bloody wasteman dem ah talk a lot
But me never bloody care cuz me never gave a fuck (give ah fuck)
I drop a vibe wey go make a man ah choke
And d thing a carrry weight like a caterpillar truck. Oh
A lotta raba man ah need a rubber band yeah
Inna me house man ah make her turn around say me
Give her the cruise wey go make her leave her man
She ah call u make she tell u she ah find a better man
Rubberband eh rubberband
Me tell the girl say make she send account
Shey call me that,
She come dey shout ey
She get alert she come dey jump around
Anytime I put am
Rubberband
Rubberband eh rubberband
Anytime i put am eh
Rubberband.
Rubberband eh rubberband
She call me that
She come dey shout
Make I baff, make I baff
I come go baff
She come dey shout
Rubberband... rubberband
Eh. Eh yeah ehh
The pretty gyal say when she looks inna me eyes
Say na so she start to think and then she begin realize (ooh)
Say man ah nice and me ah give her good advice
Say she never wanna leave, it ah feel like paradise
Gyal eh. Whine the thing inna me house
She lock ah man like she use a padlock
The gyali say
No, she never let me go
Say man ah get maximum control
Gyal you know I got ability, bility, bility
Come strong like me carry milliary facility
Mahn ah fire down with super human agility
Gyal eh confirm say man ah thump
I got credibility
She feel it
Rubberband eh rubberband
Me tell the girls say make she send account
Shey call me that. She come dey shout
She get alert she come dey jump around
Anytime I put am
Rubberband.
Rubberband eh rubberband
Anytime i put am eh
Rubberband.
Rubberband eh rubberband
She call me that
She come dey shout
Make I baff, make I baff
I come go baff
She come dey shout
Rubberband... rubberband
Relyvant mixing
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...